كلمات Love Nwantiti X Amarain
my baby my valentine,
girl na u dey make my temperature dey rise,
if u leave me I go die aswr ur like the oxygen I need to survive. I'll be honest ur loving dey Totoro me,
I am so obsessed I want to chop ur nkwobi.
ule ur body dey bakami isi,
ule open am make I see ulo,
yemu love nwantiti that can make a bad man sing
ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Wallah ma kaan ala bali ya hawaa.
Wallah ma kaan ala bali ya hawaa.
Wallah ma kaan ala bali ya hawaa.
Wallah ma kaan ala bali ya hawaa.
Amarain.. Amarain dol wal 'aynik?
Albi bis alni 'alayk.
Atarini ba fakar fiik.